Monday, April 14, 2008

My Assignment

Di work wey me I carry for head, na to take Naija go reach PROMISED LAND wey be di 8th WONDA. E no go reach 14 years wey I suppose do dis work. If u wan follow me put hand for dis work, make una come join me o! Make we do dis work now, now!

Speaking English, I have an assignment to take Nigeria to the PROMISED LAND of the 8TH WONDER and I have less than 14 years to do it. Are you interested in being part of this project? Then join in and DO SOMETHING ABOUT IT NOW!

No comments: